T Dollar – Rise Mp3 Download
Rise By T Dollar Lyrics, Video ,MP4 Download, MP3 Download & Instrumental right here on our website . Kindly make sure to download listen and share with friends.
Ghhgg
Top list Artist and Songwriter popularly Known as T Dollar comes through with yet another new hot hit song titled “Rise”
However, the great new melody is an awesome song that will undoubtedly deserve a spot on your playlist if you enjoy good music.
Download “Rise” Song By T Dollar
Rise Lyrics By T Dollar
Yeah-yeah, yeah
T Dollar (It’s Rapid, The Sound P’Ika)Last time wey I go check
Nobody dey, na me face my problem (problem) And I dey face my fear, I no fear (I no fear) Make hustle pay and we pray for good health (for good health) If dem wan talk, make dem talk (make dem talk) I go rise if I fall (if I fall) T’oba ti ni ‘gbagbo, gbogbo nkan t’ole l’oma soft Shebi na the boy wey dem they talk? (talk) The same boy wey dem pour dirty water for hin face Abi ohun ko? (abi ohun ko?) Omo ti gbera tan Una wan dey relate If dem wan talk, make dem talk I go rise if I fall T’oba ti ni ‘gbagbo, gbogbo nkan t’ole l’oma soft, ahhAfter sinnin’, we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago Na when dem go con hear? Everyday and night we dey find the dough Heavenly Father, abeg Ko d’igba tinba ti ku Before you remember say the boy dey pray Tete bami shey E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray) I don do things wey you no like true true But, family dey wait (family dey wait) Joor, ma jen shey lasan I must make am by force E no go good at all If dem ask and I no commot, ahIt’s a must
Make I get that money, make I blow (make I get that money, make I blow) It’s a must Even, if e never plenty at all It’s a must K’omo olope sha ti gbera tan (k’omo olope sha ti gbera tan) It’s a must K’oma ri mi k’oma shey “boss”, ahh (k’oma ri mi k’oma shey “boss”, ah-ahh)Make money enter (amen)
Make e better (amen) Ori’bu, back to sender (amen) Emi o fe suffer (amen) K’owo wo’le l’otun l’osi (amen) Make e plenty (amen) Every Sunday k’ashey spendin’ (amen) Say, one time make e plenty, oh-ah-ahhAfter sinnin’, we pray for forgiveness (ya-ya)
We don dey give them a long time ago (oh-lo-lo, oh) Na when dem go con hear? (wah-wah) Everyday and night we dey find the dough Heavenly Father, abeg (abeg oh, joor) Ko d’igba tinba ti ku Before you remember say the boy dey pray Tete bami shey (bami shey) E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray) I don do things wey you no like true true But, family dey wait (family dey wait) Joor, ma jen shey lasan I must make am by force (I must make am by force) E no go good at all If dem ask and I no commotVisit Our Website Howlegit.com.ng For All Your Latest Mp3 Music, Naija Mp3 Music, Fakaza Mp3 Music, Ghana Mp3 Music, Foreign Hip Pop Mp3 Music, Instrumental Free Beatz & Latest Mp4 Music Video Download